Home » Skye Johnson » Burna Boy – Common Person Lyrics

Burna Boy – Common Person Lyrics

Category: Lyrics

.....................................................

2nd December 2023

African giant ” Burna Boy” comes out with another hit album titled “Love, Damini “. common person is one of the track in the album, stream now and watch official official video.

Artist: Burna Boy

Album: Love, Damini

Released: 2022

Lyrics

(Bong)
(Bong killa)Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

 

Tags

Artist Name; Burna boy

 You May Also Like

Coblaze – Bunda

Steve Crown – Bulie

Steve Crown – Bulie

Chioma Jesus – Oke Muo Praise

Chioma Jesus – Oke Muo Praise

DanDizzy – Igbo Ft. Sabinus

Ice Prince – Woke

Ice Prince – Woke

Governor Of Africa – Jerusalem Ft. Shallipopi

Governor Of Africa – Jerusalem Ft. Shallipopi

Rex Suru – We Sill Waiting

Rex Suru – We Sill Waiting

Di'Ja – Aphropop Vol.2 EP

Di’Ja – Never Give Up Ft. Portable

Di'Ja – Aphropop Vol.2 EP

Di’Ja – Temptation (Crazy) Ft. Lyandra

Copyright Notices: This website is not sharing FILES by copyrighted or protected files. We respect the DMCA License and the hard work of the Music, video or contents creator. Our website does not carry any responsibility for them. If our site has indexed your copyrighted material and you want this material to be removed, then contact us immediately. We will remove it in 48 hours. 

Join Us

TOP ARTIST

Asake

Davido

Wizkid

Burna Boy

Joeboy

Ruger

Omah Lay

Rema

Ayra Starr

Victony

Zinoleesky

Mayorkun

TOP CATEGORIES

News

Music

Education

Album Ep

Gospel

Biography

Coming Soon

Hottest Music

Lyrics

Trending

Naijalanded serves as a comprehensive hub for various forms of entertainment, offering the latest music videos and song lyrics for download across diverse genres. Explore and enjoy a vast array of the most recent musical releases on our platform.