Lyrics

Common Person Lyrics by Burna Boy | Song Lyrics

Burna Boy Lyrics

Burna Boy has released a brand new single titled “Common Person”

Check out the Song below in case you haven't downloaded it yet and sing along with the Lyrics.

DOWNLOAD AUDIO & STREAM: by Common Person

Common Person is a Telz-produced song by , this song serves as the Sixteenth track on Burna Boy's new album, Love, Damini, read the official lyrics to ‘Common Person' below.

Burna Boy – Common Person Lyrics

Intro
(Bong)
(Bong killa)

Verse 1
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

Chorus
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own

Verse 2
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

Verse 3
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

Intstrumental Bridge

Chorus
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role pass my own

The End!!!

Wizkid – More Love Less Ego Album | Wizkid New Album

Go check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” also Get latest music mp3, Click the “Music Category” and lastly Get the video to latest released songs, Click the “Video Category“.

Thanks for checking out Lyrics on Naijalanded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]