Home » Skye Johnson » Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics

Fireboy DML – Afro Highlife Lyrics

Category: Lyrics

.....................................................

2nd December 2023
Adedamola Adefolahan, known professionally as Fireboy DML, is a Nigerian singer. He is signed to YBNL Nation, a record label founded by Nigerian rapper Olamide. His debut studio album Laughter, Tears and Goosebumps was released in 2019.
Artist: Fireboy DML
Album: Playboy
Released: 2022
Genres: Nigerian R&B, Afropop, Afrobeats

 

FireBoy DML

Lyrics

Fireboy here so
Yah yah

They no know say we dey around
‘Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh

They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Tags

 You May Also Like

Omah Lay – Holy Ghost

Omah Lay – Holy Ghost

PsychoYP – Osapa London (Deluxe) EP

PsychoYP – On My Dawgs

PsychoYP – Osapa London (Deluxe) EP

PsychoYP – Wreck

PsychoYP – Osapa London (Deluxe) EP

PsychoYP – LEAN! Ft. Ecee, Rhoma BTW & Zaylevelten

Master KG – Keneilwe Ft. Nkosazana Daughter & Dalom Kids

Kuami Eugene – Monica

Kuami Eugene – Monica

Fireboy DML – Outside ft. Blaqbonez

Fireboy DML – Outside ft. Blaqbonez

Fireboy DML – Obaa Sima

Fireboy DML – Obaa Sima

Sarz – TBA ft. Asake & Gunna

Sarz – TBA ft. Asake & Gunna

Copyright Notices: This website is not sharing FILES by copyrighted or protected files. We respect the DMCA License and the hard work of the Music, video or contents creator. Our website does not carry any responsibility for them. If our site has indexed your copyrighted material and you want this material to be removed, then contact us immediately. We will remove it in 48 hours. 

Join Us

TOP ARTIST

Asake

Davido

Wizkid

Burna Boy

Joeboy

Ruger

Omah Lay

Rema

Ayra Starr

Victony

Zinoleesky

Mayorkun

TOP CATEGORIES

News

Music

Education

Album Ep

Gospel

Biography

Coming Soon

Hottest Music

Lyrics

Trending

Naijalanded serves as a comprehensive hub for various forms of entertainment, offering the latest music videos and song lyrics for download across diverse genres. Explore and enjoy a vast array of the most recent musical releases on our platform.