Home » Skye Johnson » Kizz Daniel – Flex Lyrics

Kizz Daniel – Flex Lyrics

Category: Lyrics

.....................................................

2nd December 2023
Oluwatobiloba Daniel Anidugbe, better known by his stage name Kizz Daniel, is a Nigerian singer and songwriter. He is best known for his singles “Woju” and “Yeba”. He went by the stage name Kiss Daniel prior to changing it in May 2018.
Artist: Kizz Daniel
Album: Flex
Released: 2021
Genre: Afrobeats
Kizz-Daniel-Flex

LYRICS

Say make I come your place? (Yes)
Shey Hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes)
Babes from UK
Shey wan ma le mi lo le? (No)
Ti n ba fa gobe (No)
Can I touch any kele?
Kele to ni Ikebe

Island boys wey dey carry boys(Yes)
Shey dem get money
My kind money
Oluwa lo ni ganja
Iwin lo ni igbo nla
Vado lo ni vibe
Fela lo ni shrine

I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock your body
See I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body ooo

I don’t know
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh

Vaddoo osha Vaddoo
Vado ma pa mi na
Vado ma pa mi na
Kimon

It’s a vibe

I say my life just they sweet (Yes)
Be like I put sugar (Yes)
No carry that bad energy come my side
My homies say I razz
My homies say I bad (Yes)
Homie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girls (Yes)
Where you dey?
Girl I’m in the mood, make I show my face
I don’t know how to party but I learn from paddies
Who never to be caught unfresh

I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body
See I just wan flex
Make nobody hala for my head
And if I push your button, you go push my button
I go rock you body

Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o
Ka ya fun won o
Shey ka ya fun won o ahhh

Ka ya owo fun won

Tags

 You May Also Like

Master KG – Keneilwe Ft. Nkosazana Daughter & Dalom Kids

Kuami Eugene – Monica

Kuami Eugene – Monica

Fireboy DML – Outside ft. Blaqbonez

Fireboy DML – Outside ft. Blaqbonez

Fireboy DML – Obaa Sima

Fireboy DML – Obaa Sima

Sarz – TBA ft. Asake & Gunna

Sarz – TBA ft. Asake & Gunna

Tems – Not An Angel

Tems – Not An Angel

Logik tha Pro – Say I Need Tukay (2k)

Logik tha Pro – Say I Need Tukay (2k)

TROD – Come Back Again

TROD – Come Back Again

Kabex Ft. Diamond Jimma – Ilekun Ayo

Kabex Ft. Diamond Jimma – Ilekun Ayo

Copyright Notices: This website is not sharing FILES by copyrighted or protected files. We respect the DMCA License and the hard work of the Music, video or contents creator. Our website does not carry any responsibility for them. If our site has indexed your copyrighted material and you want this material to be removed, then contact us immediately. We will remove it in 48 hours. 

Join Us

TOP ARTIST

Asake

Davido

Wizkid

Burna Boy

Joeboy

Ruger

Omah Lay

Rema

Ayra Starr

Victony

Zinoleesky

Mayorkun

TOP CATEGORIES

News

Music

Education

Album Ep

Gospel

Biography

Coming Soon

Hottest Music

Lyrics

Trending

Naijalanded serves as a comprehensive hub for various forms of entertainment, offering the latest music videos and song lyrics for download across diverse genres. Explore and enjoy a vast array of the most recent musical releases on our platform.