Lyrics

Rudeboy – 4Days Lyrics

comes out with another hit single, stream now.
Artist: 
Album: Rudykillus
Released: 2021
Genre: Afrobeats

Lyrics

Never ever
Your life won't be same
I say your life won't be the same
Back it up , push it up
Lemme see your body moving nonstop
The fire for my body omo na gunshot
Know The mini wey she wear Omo na bum short
As you dey tease me i no go lie
If you kill me I no go die
So make you please me I wanna fly
Take you on a journey
Just another ride

If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
Never ever
I'll Change your life
4days oh yeh
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I'll Change your life
4days oh yeh

Some of the girls dem be lepa
Dem no get the vibe no get the light
Dem know say dem be Nepa
Me no wan be a cassanova
I go buy you Range Rover is ? taking over
So lemme put you on a sofa
Shifting your womb when you sober
lucky number will be 69
Take you on a journey
Just another ride

If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I'll Change your life
Never ever
4days oh yeh
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I'll Change your life
4days oh yeh

Me say tease me tease me tease me
Baby don't stop
She say please me please me
Baby Don't stop
Me say tease me tease me tease me
Baby don't stop
She say please me please me please me
Baby Don't stop

If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I'll Change your life
Never ever
4days oh yeh
If I
If I
Carry you go
Things will never be the same
I'll Change your life
4days oh yeh

 

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]