RudeBoy comes out with another hit single, stream now.
Artist: RudeBoy
Album: Rudykillus
Released: 2021
Genre: Afrobeats
Lyrics
Ka’ije benu
Ngwa ka’ije benuNa me be the jango
Girl, I wanna take you away (Take you away) My girl e don dey hard oh Me wan smash it again (Again, again)I don’t know if you ever know
Na the body wey dey do me dum-dam And incase you wanna collabo I go show you wetin ‘do me’ done cause
Give me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?
Give me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?
Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mama
Hey mama, hey mama
Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thingHow can I be your only Rambo?
Na only me go be commando The money brekete for bank oh Your body mede-mede, bad ohGirl, me I go shoot any man when come around
And when he turn around, I go loader, loader am Me I go physically tell me why agwan I be rude baga man wey go chase them outta townGirl, you too fine, no be joke
And I fit kpai if you go You no go kiss man make you go You no go leave man, no be soGive me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?Give me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mamaHey mama, hey mama
Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thing
I been dey psyche oh
Now I don dey mad oh (Girl, I dey mad oh Na me I dey pity pass oh Na me them dey cheat pass ohI been dey psyche oh
Now I don dey mad oh See you no go kiss man make you go You no go leave man, no be soGive me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?Give me something girl, I want to kpokpo
I go knack you kpako Give me dance ’cause I go like to conto So na who be that kom-kom?Hey mama, hey mama
Girl, I dey psyche oh Hey mama, hey mama Give it to me right thereHey mama, hey mama
Mama, mama Hey Mama, hey mama Gimme that, gimme that thing