Home » Skye Johnson » Simi – Love For Me Lyrics

Simi – Love For Me Lyrics

Category: Lyrics

.....................................................

2nd December 2023
Simisola Bolatito Kosoko, better known by her stage name Simi, is a Nigerian singer, songwriter and actress. She started her career as a gospel singer, releasing her debut studio album in 2008, titled Ogaju. She also played as one of the top judges in the season 7 of Nigerian idol Tv show in 2022.
Love for me by Simi lyrics now available.
Artist: Simi
Album: TBH (To Be Honest)
Released: 2022
Genre: Afrobeats
simi1
Lyrics
From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I’m walking when I’m walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I’m counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I’m sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh

Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I’m counting on you because you

Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea

Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o

Tags

Artist Name; Simi – Love For Me

 You May Also Like

Dami drizzy – Gbe ifa ga

Dami drizzy – Gbe ifa ga

Boy Spyce – Pepe

Boy Spyce – Pepe

Feezy – Utopia

Feezy – Utopia

Kizz Daniel – 331.225

Kizz Daniel – 331.225

Kukbeatz – All Of Us Ft Ruger

Kukbeatz – All Of Us Ft Ruger

Dj 4kerty – Italawa Mixtape (Ogba Dance)

Dj 4kerty – Italawa Mixtape (Ogba Dance)

DJ Herykay – Race Am

DJ Herykay – Race Am

2Cent – Mandela

2Cent – Mandela

Timmsy tml – Blessing

Timmsy tml – Blessing

Copyright Notices: This website is not sharing FILES by copyrighted or protected files. We respect the DMCA License and the hard work of the Music, video or contents creator. Our website does not carry any responsibility for them. If our site has indexed your copyrighted material and you want this material to be removed, then contact us immediately. We will remove it in 48 hours. 

Join Us

TOP ARTIST

Asake

Davido

Wizkid

Burna Boy

Joeboy

Ruger

Omah Lay

Rema

Ayra Starr

Victony

Zinoleesky

Mayorkun

TOP CATEGORIES

News

Music

Education

Album Ep

Gospel

Biography

Coming Soon

Hottest Music

Lyrics

Trending

Naijalanded serves as a comprehensive hub for various forms of entertainment, offering the latest music videos and song lyrics for download across diverse genres. Explore and enjoy a vast array of the most recent musical releases on our platform.