Lyrics

Spiritual Gbedu(Lyrics) by Joeboy

piritual Gbedu is a record performed at the Colors Show. The artist became people's favourite with his song, “Baby”, in 2019. Recently, he appeared on Lil Kesh's latest track called, “Vanilla Bottega”.
Spiritual Gbedu(Lyrics) by .
Artist: Joeboy
Album: Spiritual Gbedu – A COLORS SHOW
Released: 2022
Genre: R&B/SoulS

Lyrics

How many fuck I won fuck?How many kele wan put me on lock?This shit no be luckDon't be hating on me 'cause your shit flopNo go dey try come koba meEverlasting wave, e be tsunamiFire burn my enemiesI dey grind all night 'til 04:30
Oya dey move to my side (side, side)Nobody fit dim my light (light, light, light)All die na dieI make my rules, only me fit decide
Nobody can do this shit the way that I doI dey give them gbedu (gbedu), spiritual gbedu, wo-woNah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku? (Ye)I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo
Steady, every man fi let them knowMy jams too hot I finna let them choke, oh noThem no know how man just dey, dey roll, yeah
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low
Nobody can do this shit the way that I doI dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-woNah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like banku?I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo
Importer, exporter, top dollarWhen I come through, yeah, I dey pop collarNone fresher, none badder, none coolerNo go try me, I be dangbanaOh, yea, yea, Joeboy ‘pondeckOh, na-na-na, na, na

 

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]