Lyrics

T Dollar – Ologo Forever Lyrics Mp3 Download

T Dollar – Ologo Forever Lyrics Mp3 Download.

– Ologo Forever Lyrics, Multi-Talented Young artist,  comes forth with this one tagged ”Ologo Forever”.

Trending talented rapper and songwriter, T Dollar unleashed this banging tune christened ”Ologo Forever” released in the year 2022, to excites his fans out there.

T Dollar is a Nigerian talented artist, who is a unique of rap , keeps amazing his music fans. The artist keeps moving his way forward any never dream of coming down.

T Dollar – Ologo Forever Mp3 Download

In this song ”Ologo Forever” T Dollar is seen boosting his impression, which is potential rap music to listen to.

Now lets download and enjoy ”Addicted” by T Dollar, as this sound will surely worth a place on your playlist.

Download Latest T Dollar Songs / Music, Videos & Albums/EP's here On Naijalanded.

DOWNLOAD MP3

 

T Dollar – Ologo Forever Lyrics Mp3 Download

Yeahhh wetin I wan talk no get option

Ololo lolo lolo, Olo lo lo

As A small boy wey Dey

Nobody Dey for the boy

I Dey try hard cos family go chop

E no easy at all

But I Dey push ham with my confidence

Iya nbe baba n ja ticket

And in all things them say family first

No forget me abeg cos e don hard for my guidance

Them don try their best abeg

As e don be aya wonja gan

Cos We no Dey for standard form

Them Dey wait digba taye Agbo

And no be say I gallant much

I Dey do my things on God

Bad energy comot

Kini mofe so na

Than to Dey pray to God

Pray to God Say I go get for sure

And it's not my fault

Baba God nikan loole soo

But If I no get today

(Wetin I gain if I no get)

When family Dey wait

(Family family Dey wait tho)

Woni kinma lo sunle

Pe kindide

I no fit Dey wait.

Miole sun never oh

Ologo forever lemi ohh

It can only get better

Me I de le Shey illegal

Never say never oh oh

Awon tani ko duro pe ama hot

Catapot lon fire sodo wa tori omo yen ogara tan

Nah why I Dey pray to tha lord bamishe

Jeko cos make I make ham nah by force

I no do competition with anybody

Fun anybody miogbese ran anybody

Ema wo bi telitobis and no Dey underrate anybody

As in anybody oloore le je anybody

As you Dey koma chop

Ma Shey sub koma bomb ko ma nurse ma Shey plus oh my brother man

As you Dey hot rora so

Leave them koma wonder biwo shengara tan

Awon ni customer

If you get believe e go set

I repeat oma set

Iwo fiwon le koma vex

Awon na bebe ko dibe

But If I no get today

(Wetin I gain if I no get)

When family Dey wait

(Family family Dey wait tho)

Woni kinma lo sunle

Pe kindide

I no fit Dey wait

Miole sun never oh

(Never oh eh eh)

Ologo forever lemi ohh

It can only get better

Mi o le Shey illegal

Share On:

TAGS: , , , , , , , , , , , , , , , , , , , , , , , ,


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]