Uncategorized

T I Blaze – Sometimes Mp3 Download

Download Latest T I Blaze – Sometimes Mp3 Download.

Nigerian Upcoming Artist  Dubbed New Jam Tagged “Sometimes” Sound Is Unique Kindly Download Mp3 Below free produce By Shoker 

Download Mp3 T I Blaze – Sometimes Lyrics Songs

T I Blaze – Sometimes Mp3 Download
– Sometimes Mp3 Download

Everyday manna'v knocking .,.
Everytime manna'v been working …
Still grinding wan tire me …
But I no fit quit hustle for maami…

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding loru loru lafin boshe..

why life con hard ☺️?
And man no wan to do bad…
cos I no wan suffer later …
Na everytime I dey sad

Bashey n Shey dating ,lanshey military…
Excessive bombing kato ri maga,Ta gboriduro…
So me I went faraway…
Mummy mi n be nile ooo…
They said I have gone astray …
Nigba tori Jombo Timo wey
When no one to ginger me
I ginger myself…
I woke myself then I said to myself…
Boy Blaze remember what mama said …
Sooner or later them go hear my cassette
For their radio…all this fine girls dema redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Ogun leri eshi mari mariwo…
So ema pariwo

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe..

why is life com hard ☺️?
And man no wan to do bad…
cos I no wan suffer later …
Na everytime I dey sad

Person wey no suffer no fit relate
Eni to shubu na shima diide
After sinning man pray for grace …
Make another man no go take my place …
Ahh ahn ahn manna Don Dee many things
But I gats keep my things I keep my feelings
Small boy big big thinking's
Bawo nigun Shey pari…
Everytime no stressing
Day by day nah blessing
Day by day nah ??
Man have been through lessons *2
Man have been through a lot

Download And Share To Your Family And Friends.

DOWNLOAD MP3

Ti blaze sometimes song lyrics

T.I blaze lyrics

t.i blaze sometimes lyrics download

sometime by ti blaze mp3 Download

Share On:

TAGS:


Do you find Naijalanded useful? Click here to give us five stars rating!




CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 

0 Responses

Leave a Reply

Do you wish to initiate a DMCA takedown report?

 

Kindly send details to [email protected]